Erigga – A trip To the South
Erigga – A trip To the South. Erigga discharges his profoundly foreseen collection “A Trip toward the south” highlighting Duncan Mighty, Skales, Orezi, Lamar and some more.
The Album is 12 tracked hit song’s and it’s believed to be the newest thing buzzing on your radio soon. Don’t expect it soft, it’s Erigga the Pepper Boy, expect it hard this time.. check on this tune A Trip to the south.
Erigga – A trip To the South
Erigga na man you be , True True na you be the real King of the South South very soon you take over the industry, but Eribaba you supposed Sarkodie oo,na that one I want make you do now
E GET DE WAY UR MATTER BE,ERIBABA TANX 4 UR SONGS
E GET DE WAY UR MATTER BE,ERIBABA TANX 4 UR SONGS, UR FLOWS DEY TEAR SHIRT,NO BE JUST 1S
erigga ur songs dey gve me joy i swear just feel like havin all ur tracks
Erigga ur jams dey make me balance
I swear
erigma na our own you be
anyhow the music take Come we dey with you base on sey you na biggie man’
abeg wahala for who nr know ur flows abeg as I dy my head wan blow abeg
#TEAM__DIAME