[Lyrics] Crayon ft. Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life)

Crayon ft. Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life)

This is an official lyrics for the song “The One (Chop Life)” performed by Nigerian singer, ft. .

DOWNLOAD MP3

LYRICS

[Intro: ]
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway

[Verse 1: ]

Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here

[Chorus: ]
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

[Refrain: ]

[Chorus: ]
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

[Refrain: ]

[Outro]
Mavin

The End!!!


 
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.