[Lyrics] Bella Shmurda Ft. Victony – No Other

Bella Shmurda – Hypertension

Bella Shmurda Ft. Victony – No Other Lyrics

Official lyrics of No Other by Talented Nigerian Musician, Bella Shmurda featuring Victony.

Bella Shmurda is known for putting out fresh and meaningful records to his fans and this is no exception because he curated the record and laced it with a lovely instrumental.

Read and vibe to the lyrics of Bella Shmurda ft. Victony–No Other.

DOWNLOAD MP3

[Chorus: Bella Shmurda]
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother (ayayaya)
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother just mother

[Post-Chorus: Bella Shmurda]
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
[Verse: Victony]
Wetin you want? Shey na silver or gold
You never see millions unfold o
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers dunlop
Even mia khalifa I unfollow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo oo mama yo oo

[Bridge: Bella Shmurda]
Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny

[Chorus: Bella Shmurda]
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother (ayayaya)
I only want you, no othеr no other girl say no other
No other girl just my mothеr just mother

[Outro: Bella Shmurda]
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)


 
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.