[Lyrics] Master KG ft. Joeboy – Laleyi

Master KG ft. Joeboy – Laleyi

This is an official lyrics for the song “Laleyi” performed by South African singer, ft. .

DOWNLOAD MP3

LYRICS

Intro

Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yea

I want to do what you want tonight
You want me as bad as i want you, don't lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side

Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me

Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)

I no fit to wait o
Baby don't be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye

I no fit to wait o
Baby don't be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)

I no fit to wait o
Baby don't be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye

I no fit to wait o
Baby don't be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Jo, jo, jo, pon deck
Wanitwa mos

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that.


 
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.