[Lyrics] Peruzzi – Hypertension

Peruzzi – Things I Need

– Hypertension Lyrics

Official lyrics of Hypertension by Talented Nigerian Musician, .

Read and vibe to the lyrics of – Hypertension.

DOWNLOAD MP3

Intro
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(Chanting)

Verse 1
I see the signboard (Signboard)
Wey say warning (Warning)
‘Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (Hear word)
I dey here till morning (Morning)
And that's on period (Period)

Pre-Chorus
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

Chorus
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye ye yе ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Post-Chorus
(Chanting) (Tell me what you want)
(Chanting) (So baby show me warning)
(Show me warning, show me warning)

Verse 2
See person figure (See Person figure)
Man dem wan figure your body (Figure your body)
Omo make I take better picture
My people gast see this your body (This your body)

Pre-Chorus
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

Chorus
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Outro
(Chanting)
(Chanting)


 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.