[Lyrics] Reekado Banks – Jeun To Da (JTD)
Reekado Banks – Jeun To Da (JTD) Lyrics
Official lyrics of Jeub To Da by Talented Nigerian Musician, Reekado Banks.
Reekado Banks is known for putting out fresh and meaningful records to his fans and this is no exception because he curated the record and laced it with a lovely instrumental.
Read and vibe to the lyrics of Reekado banks–Jeun To Da.
Verse 1
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy
Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo
Verse 2
If you get chance to chop life
My brother chop am well o
‘Cause u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you've done all what you can dooo
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy
Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo
Outro
Oooo
Jeun to da si kun
Parara parara pararara
My brother my sister
Yeaaahh na na
You don do the one you fit doo